
FAQ
- Make More Money
YouTube dey collect 30-50% for Superchats. Rumble dey take 20% for Rants. But XMRChat go give you 100% of wetin your fans tip straight for your Monero wallet.
- No Censorship Wahala
If you dey collect Monero tip, e mean say your money no go depend on big tech policy or their wahala.
- No Corruption Palava
Plenty government dey seize people money. With Monero, na you dey control your own money.
- Private
People fi send tip and nobody go sabi. Even your work people no go know.
- Fast and Easy
No need make person create account or enter card info. Just enter name, message, amount and send tip sharparly.
- Open Source
XMRChat na open source. You fit check di source code for here.